Home › Forums › Life at GSSO › D Man

Viewing 4 posts - 1 through 4 (of 4 total)
  • Author
    Posts
  • #37
    admin
    Participant

    D Man

    Who be D-Man again. Which classes way in dey teach...

    #502
    admin
    Participant

    Do ya guys remember D- MAN? That man gave me some hard those old good days wey i dey SHACK

    Tempo

    #503
    admin
    Participant

    My guys how far now, long time no hear. Anyway I just dey think come remember say D-Man na DESERT (Ex principal)

    Umez

    #504
    admin
    Participant

    D-Man no be principal wey im be….Oga Desert!!

    Peter Opara

Viewing 4 posts - 1 through 4 (of 4 total)
  • You must be logged in to reply to this topic.
Skip to toolbar