SUFFERSON

Home › Forums › Life at GSSO › SUFFERSON

Viewing 2 posts - 1 through 2 (of 2 total)
  • Author
    Posts
  • #39
    admin
    Participant

    SUFFERSON

    FELLAS, KOLLAGE BOYS, HOW UNA DEY? I GREET UNA WELL.. WELL OOH! ANYWAY I JUST DEY READ WETIN UNA POST FOR THIS BOARD, SO I SAY MAKE I FOR CONTRIBUTE MY OWN TOO. UNA STILL DEY REMEMBER OUR LABOUR TEACHER WEY WE DEY CALL SUFFERSON, ABI UNA DON FORGET.OTHELLO NKO? THE ENGLISH TEACHER WEY WE DEY ALSO CALL EN.JO.MO. ANYWAY SUFFERSON BEEN WAN FINISH ME FOR MANUAL LABOR, NA SO IM GO DEY CHASE ME AND OSISI(UGO IFEANYI)SO TEE NA FOR SHAKKY FOOD JOINT NA IM WE GO HIDE TILL SCHOOL CLOSE.THE THING WEY DEY SURPRISE ME BE SAY EVEN AS THE MAN SLIM REACH,IM STILL GET POWER PURSUE PERSON.ANYWAY I JUST SAY MAKE I SHARE THE MEMORIES OF GOOD OLD KOLLAGE DAYS WITH Y'ALL. PEACE OUT.

    Uch

    #507
    admin
    Participant

    Spaco Deinana!!!!!!!!!!

    collage boys! na wa oh. i just dey with babe the other day just remeber sufferson. yoh! i begin laugh like no man bussiness. remeber as that guy they carry chase person, u fit just they walk this man go begin chase you. em come get legs wey dey like pencil too. meen! etunmi too wey chop my mbgaratu money!if i see that man em go hear amm... collage was good though. dem days was crazy. nigaz ain't had no worrried. but i guess we gotta grow up some time.Texas was fun too saw many colllage nigaz.. it was ill, just reminise n' shitz. aiight class of "97, remeber dem days................

Viewing 2 posts - 1 through 2 (of 2 total)
  • You must be logged in to reply to this topic.
Skip to toolbar